How to redeem your data reward

You Earned: 0 MB/1000MB Min.


 Pidgin media rewards users with data for interacting with our contents. No registration required, our system automatically identifies your device each time you visit www.pidginlanguage.com.ng
Though you will need to provide your phone number and network provider during the redeem process. You can only redeem 1000MB at a time and the remaining balance will be relinquished completely.

Na wetin be dis ogbonge free data sef?


We dey reward you free two megabytes (2MB) for every post wey you visit, up to 25 posts per day, wey go give you 50MB for the day. You fit redeem dis data reward go your mobile number (MTN, Glo, Airtel, or 9mobile). 

How E Take Work


Earn Free Data:
As you dey waka for di site, your balance go dey increase based on di time wey you spend for di page. For every 30 seconds wey you dey active, you go earn 2MB, up to daily limit of 50MB. If you reach di limit, you go wait till di next day to earn again.

Knowing your data balance:
For di bottom of every post or page, you go see your Current Balance show for MB. Dis balance na wetin you don earn as you dey spend time for di site. E dey update automatic as you dey earn.

Daily Limit:
You fit earn maximum of 50MB every day. Once you don reach di limit, we go notify you say you don earn your daily reward. Every new day, di reward counter go reset so you go fit earn again fresh.

How to Redeem Your Balance


When your balance don reach di minimum threshold (1024MB), di Redeem button go activate (e go turn green).

Click di Redeem button, and your balance go reset to 0MB.

After you click di button, e go carry you go page wey you go fit enter your phone number to redeem your data reward.

Mobile Access:

Dis feature na for mobile users only and we only work for Naija pipo 🇳🇬